SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Wotowoto Seasoning
by
Odumodublvck & Black Sherif
Back
Lyrics
[ODUMODUBLVCK] (Craze) (Gothic issues) Drive-by, ujo Black sheep for life, black sheep forever Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo) GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE) This be my victim Whip one, whip two, whip through Kala na the in thing (Wetin you go do?) I go sing along With the men for the win-win (Chineke, God) Drive-by, ujo (Ujo), sching him Wotowoto seasoning (Ujo, prra) [ODUMODUBLVCK] Oya oh Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh) Oya oh (Ooh) Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys) Oya oh (Prra) Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh) Oya oh (Oya oh) Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh) Yeah (Woah) [ODUMODUBLVCK] I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh?) Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy) Doggy pose, I give her yakata (She collеct) Pakuromo give am abara For yansh, wallahi, you do the stanky leg I shoot, е die, e turn to cadaver (Ayy) The skeng, e tight, the Hammer wey I palm I drink, I high (Who you be?) Omo, na me be the guy, but This be my victim (Abobi, what is up?) Whip one, whip two, whip through Kala na the in thing (Wetin you go do?) I go sing along With the men for the win-win (Chinke, God) Drive-by, ujo (Ujo), sching him Wotowoto seasoning (Ujo, prra) [ODUMODUBLVCK & Black Sherif] Oya oh Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh) Oya oh (Oya oh) Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh) Oya oh Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh) Oya oh (Oya oh) Oya, oya, oya oh [Black Sherif] Tear them down into pieces What you figure this be? Follow me talk your gibberish but I never listen My wingman say pimpim, pimpim till one line we are ticking Every likkle thing on the wish list, talk to your baby, your love, your this thing [?] [ODUMODUBLVCK, Black Sherif & Both] Whip one, whip two, whip through Kala na the in thing (Wetin you go do?) I go sing along With the men for the win-win (Drive-by, ujo) Oya oh (Prra) Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh) Oya oh (Oya oh) Oya, oya, oya oh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register