SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Commando
by
Mut4y
Featuring(s) : Wizkid & Ceeza Milli
Back
Lyrics
Yeah yeah Odi odi Starboy Ehn Ehn [Verse 1 – Wizkid] The love wey you give me girl e dey high pass palmi “Spellz” Omalicha girl you sweet pass jollof oh Apuruka something come and coolu my temper oh My baby see wetin you carry oh le le oh oh [Hook/Chorus – Wizkid & Ceeza Milli] Baby whine oh shake ehn ehn Whine commando Whine and dance commando ehn ehn Whine oh my baby go down low Odi Odi Shake oh shake oh Shake make you dance you don't know Whine and dance commando Whine oh my baby go down low [Bridge – Ceeza Milli] Bumana Come see baller E be your body make I go gaga Ohima (?) Oh let your bumama Come see baller E be you I dey search for truecaller Ohima (?) [Verse 2 – Wizkid] Ehn Oh baby oya move oya Baby whine nyoma You fine chioma Say na you be the one I dey want oh Every day she listen to my song She dey do it all night long I tell her say na she I want She say na me wey she dey want yay [Hook/Chorus] Oh baby whine oh shake ehn ehn Go down low Whine am baby go down low ehn ehn Whine am baby go down low Baby shake commando ehn ehn Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn Whine am baby go down low ehn ehn Whine for me you be commando Bumana Come see baller E be your body make I go gaga Ohima (?) Oh let your bumama Come see baller E be you I dey search for truecaller Ohima (?) [Verse 3 – Ceeza Milli] Aye Girl I wanna feel your body on my body I no really wanna waste your time girl Girl I for like make you sef come be my paddy “Spellz” Now you gat me knocking at your door gat me knocking Cos nobody love her better Girl I dey beg you make I enter finito late oh Girl come whine fi papito Fiesta fiesta when you boogie down I dey mental The way you whine oh yea my baby dance reggae and Calypso [Hook/Chorus] Oh baby whine oh shake ehn ehn Go down low Whine am baby go down low ehn ehn Whine am baby go down low Baby shake commando ehn ehn Baby whine oh shake oh, commando ehn ehn Whine am baby go down low ehn ehn Whine for me you be commando Bumana Come see baller E be your body make I go gaga Ohima (?) Oh let your bumama Come see baller E be you I dey search for truecaller Ohima (?) [Hook/Chrous Wizkid & Ceeza Milli] The love wey you give me girl e dey high pass palmi Omalicha girl you sweet pass jollof oh Apuruka something come and coolu my temper oh My baby see wetin you carry oh le le oh oh Baby whine oh shake oh, whine commando Whine and dance commando Whine oh baby go down low Odi Odi Shake oh shake oh “Spellz” Shake make you dance you don't know Whine and dance commando Whine oh my baby go down low [Outro]
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register