SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Marry
by
Mr Eazi
Back
Lyrics
Forget what they do, forget what they say Baby baby oh you're wonderful to me What you dey do for here We for take you to church If you be Muslim We for take you to the mosque The Things you do The things you say Baby baby oh you for show me the way E be you I dey love oh what else can I say If E be only you I want, Baby we must to marry Today today, baby we must to marry Forget wetin they say, Baby we must to marry 'Cause I no dey want tomorrow, Baby we must to marry We must to marry We must to marry We must to marry We must to marry First day wey I see you I know it is you oh No need to look around the world it is you oh No need to look around thе world it is you oh First day wey I see you I know it is you oh No need to look around the world it is you oh No need to look around the world 'Causе you dey give me joy give me joy give me joy Baby you dey give love give me love give me love Baby you dey give me joy give me joy give me joy Baby we go go on and on and on and on and on E be only you I want, Baby we must to marry Today today, baby we must to marry Forget wetin they say, Baby we must to marry 'Cause I no dey want tomorrow, Baby we must to marry We must to marry We must to marry We must to marry We must to marry
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register