SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
PDA
by
M.I Abaga
Back
Lyrics
(Alpha) Yeah yeah I go carry your matter come outside No dey do me four one nine My battery don die, I don dey call your line oh E don dey resemble four one nine Ehhh Omoge kilonshele gan gan gan oh All this PDA around me, me sef I for like love See as this your matter na wetin I dey on top All I wanna do is show you love, show you love All that I wanted was to give you all you need I go carry your matter come outside All that I wanted was to give you all you need I keep coming back for the body Keep coming back for the body Cos I’m in love, I can’t keep it on a low Can’t keep it on a low I’m in love, I can’t keep it on a low I can’t keep it on a low oh oh oh Can’t keep it on a low I can’t keep it on a low oh oh oh Can’t keep it on a low I can’t keep it on a low oh oh oh Oh oh oh yeah Na the body be the koko She say what’s love, na the pipe be the koko She say what’s love, na the body be the koko She say what’s love
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register