SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Only if
by
Kidda
Back
Lyrics
Have been working for long o Have been striving for long o Have been hustling for long o See my neck sef E don dey long o From mushin to sango I no fih to talk o Wetin I don chop o My brother, you no fih to chop o Only if you know wetin I dey see Only if you know wetin I don see Only if you hear wetin I dey yarn If na you, you for don kpai Only if you know wetin I dey see Only if you hear wetin I don see Only if you hear wetin I dey yarn If na you, you for don kpai Man must to work(work work work) Man must to chop(chop chop) No matter them talk uh uhn) Man must to work(work work) I been dey do my thing my way Mio raye anybody Shebi emi ni mofe jaye Kilokanmi kan anybody
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register