SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Spiritual Gbedu - A Colors Show
by
Joeboy
Back
Lyrics
How many f**k I wan f**k How many kele wan put me on lock This sh*t no be luck Don’t be hating on me ‘cause your sh*t flop No go dey try come koba me Everlasting wave e be Tsunami Fire burn my enemies I dey grind all night till 04:30 Oya dey move to my side (side side) Nobody fit dim my light (light light light) All die na die, I make my rules Only me fit decide Nobody can do this sh*t the way that I do I dey give them Gbedu, (Gbedu) Spiritual Gbedu (wo wo) Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku (ye) I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu (wo wo yo) Steady everyman fi let them know (wa wa wa wa) My jams too hot i finna, let them choke (o no) Them no know how man just dey, dey roll (yeah) All of them barnie dem hear my sound dem wan go low Nobody can do this sh*t the way that I do I dey give them Gbedu, Spiritual Gbedu (wo wo) Now who be the boy wey dey drop jam wey sweet like Banku I dey give them Gbedu (ah), Spiritual Gbedu (wo wo yo) Importer exporter top dollar When I come through yeah I dey pop collar None fresher, none badder, none cooler No go try me, I be Dangbana Oh yo yo Joeboy ‘pondeck O na na na na
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register