SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Halle
by
Joeboy
Back
Lyrics
I no wan lie Everyday that I close my eyes, trouble dey my mind Wey dey make me no fit to smile And I pray Jah you try and ease my mind Cause many times water comot for my eyes and mans been smiling oh oh Cause I no say dem be many wey no want to see man smile And demma pray everyday to dey make say my face no shine For this my case oh my shoe guy must to shine See that's Jah's plan for my life And I know say he no go ever stop to dey bless my life Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke o Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke Yawa dey e dey gbagbe gbagbe For dem wey no like me, for dem wey no like me O na Many many man No fit to understand God's I no come here to yarn okpata yarn He carry me up when I was down Wetin my eye dey see they no know As I dey take dey grind they no know o They no fit go the place we don go Na baba God e do am for sure So i say eh eh Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke o Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke Yawa dey e dey gbagbe gbagbe For dem wey no like me, for dem wey no like me Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke o Halle Halle Halle Halle Hallelujah mo ke Yawa dey e dey gbagbe gbagbe For dem wey no like me, for dem wey no like me (o na na) Many many man Many many many man Many many many man
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register