SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Empty My Pocket
by
Joeboy
Back
Lyrics
(It's-It's Lakizo baby) Oya-wa (Yeah-yeah) Oya-wa (Woah-woah) No go anywhere, gobe wa Wetin you get too correct I fit to marry you for here sha Oh na-na-na, wait (Ayy) Wait (Ayy) I get loving, get way for days You give me peace, you dey give me grace, oh Make you no go away, oh no-no-no, no Make we connect, oh Come and collect, oh And for your case, oh I go empty my pocket, oh-oh Make we connect, oh (Make we collect) Come and collect, oh (Come and collect) And for your case, oh I go empty my pocket, oh-oh Empty my pockеt, spend all my money Give you lovin' and doll, ah-ah Empty my pockеt, spend all my money Give you somethin' on top, ayy-ayy Empty my pocket, spend all my money Give you lovin' and doll, ah-ah Empty my pocket, spend all my money Give you somethin' on top All the money wey I get is yours Shey na you wey I dey askin' for? Make you carry her and go take tour, no-no She wan rock your body Fi the early morning Keeping low key Mi nah tell nobody All your body, all over me, yeah-yeah Oh-yeah-yeah, yo-yo, yo baby Make we connect, oh (Make we collect) Come and collect, oh (Come and collect) And for your case, oh I go empty my pocket, oh-oh Make we connect, oh (Make we collect) Come and collect, oh (Come and collect) And for your case, oh I go empty my pocket, oh-oh Empty my pocket, spend all my money Give you lovin' and doll, ah-ah Empty my pocket, spend all my money Give you somethin' on top, ayy-ayy Empty my pocket, spend all my money Give you lovin' and doll, ah-ah Empty my pocket, spend all my money Give you somethin' on top (It's-It's Lakizo baby) Joe, Joe, Joeboy pon deck, oh-yeah
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register