SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Door
by
Joeboy
Back
Lyrics
Joeboy ‘ pon deck I wanna talk about the things I wanna talk about the things wey I dey feel (things wey i dey feel) I no dey say what I no mean So if I tell you sey I like you e be real (ye) You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (oya oya opеn your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your housе Oya open your door Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Wetin i go talk again (eh) Wetin i go do again to show you say you be Pull up on your matter and I’m always on time Sey na only you other girls on the side Do them chuku chuku like sey na porcupine And I like your way so I must say You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do You got me confused (eh) I’m in the mood (eh) Ye am shako what you want (eh eh eh) Me I can do Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so (ko shé so) Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door (oya oya open your door) Egbami Ejo No shé n shé mi omo ko shé so Abi na jazz wey you do me mi o mo I dey for your house Oya open your door Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again (eh) Wetin I go do again to show you sey you be Wetin I go talk again (eh) Wetin I go do again to show you sey you be Eh eh eh eh eh Eh eh eh eh eh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register