SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Celebration
by
Joeboy
Back
Lyrics
Ayy Celebration, celebration, na Jubilation, jubilation, na-na, na-na Celebration, celebration Wey we con do for our life, we go dey alright, oh Tori ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra motto Won ma ro pe, no she lotto Ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra motto Won ma ro pe, no she lotto Yeah, yeah, yeah, yeah E go clear if you get patience Clean heart, I no like pretense Omo na blessings wey dey my location (Location, oh-oh) Badmind leave my circ*mfеrence Dem go do dеm go yarn nonsense I no send I dey for high vibrations, oh Tori ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra motto Won ma ro pe, no she lotto Ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra motto Won ma ro pe, no she lotto Yeah, yeah, yeah, yeah, yeah Celebration, celebration, na Jubilation, na-na, na-na, jubilation, na-na, na-na Celebration, celebration Wey we con do for our life, we go dey alright, oh, no, no, no Gbese kan soke Jijo yen je kin mo pe o wa okay To ba fe lowo laye yi Ogbeni kawo e soke ye Loke loke loke La ma ma lol God Dey No worry, no worry, my brother, you know money go dey Tori ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra motto Won ma ro pe, no she lotto Ma lowo, ma Lola Ma ra le, mara le Ma jaye, ma ra motto Won ma ro pe, no she lotto (Eh-eh) Joe, Joe, Joeboy 'pon deck
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register