SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Blessings
by
JoeBoy
Back
Lyrics
Oho-owee yeah, yeah, yeah Oh, I think I drank too much Omo na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find Na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find So don't worry my brother My sister you go get your time 'Cause na blessings on blessings on blessings Wey we all dey find BABA God abeg abeg o I don’t want to carry last o Na why I dey pray and fast o Make my matter make e no go cast o (Yeah) BABA God abeg o I no want to carry last o Na why I Dey pray and fast o Make my matter make e no go cast o (Yeah, yeah, yeah) Because na blessings on blessings on blessings I Dey find Na blessings on blessings on blessings Wey me I Dey find Answer me Make your blessings cover me I no Dey you dey see wetin I no see So make you just dey protect and Dey guide me Oluwa joor Answer me Make your blessings cover me I know say you dey see wetin I no see So make you just dey protect and dey guide me Because na blessings on blessings on blessings Wey me I dey find Na blessings on blessings on blessings wey me I dey find So don't worry my brother My sister you go get your time 'Cause na blessings on blessings on blessings wey me I dey find O yo-yo-yo O yo-yo-yo-yo-yo O yo-yo-yo-yo-yo O yo-yo-yo O yo-yo-yo O yo-yo-yo-yo-yo O yo-yo-yo-yo-yo O yo-yo-yo (Joe, Joe, Joeboy 'pon deck)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register