SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Beginning
by
JoeBoy
Back
Lyrics
Omo walai If them point gun to my head say make I deny you I go tell them sey lai lai No be lie I fit to spend all of my money on you (Oh no) Spend a couple couple milli on you (Yeah yeah) Give you loving till you say e don do (Ye ye) Special type of feeling that I feel when I'm with you O n du n Mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can't let you go [Post-Chorus] I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love This love no be ordinary thing You suppose to be one night fling But now I don dey catch feelings I dey vex when I see you with another person Oh no I no dey concentrate no more Make we felicitate jowo Hold me tight and rub on my head baby o Make I feel alright (Ye ye) Special type of feeling that I feel when I'm with you O n du n mo mi anytime wey I dey with you I want your heart and soul and your own body too I can't let you go [Post-Chorus] I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love I'm beginning to begin to fall in love Ohema o as I dey call you make you answer (Fall in love o) As I dey call you make you answer As I dey call you make you I'm beginning to begin to fall in love Ohema o as I dey call you make you answer As I dey call you make you answer As I dey call you make you answer So whenever you hear this vibe I just want you to vibe with it 'Cause it's a banger Joeboy give them Joeboy give them Joe, Joe, Joeboy 'pon deck
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register