SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
All For You
by
JoeBoy
Back
Lyrics
Yeah yeah yeah yeah Oh, I think I drank too much She wan, break up with her boyfriend 'cause of me Sey na only me wey she want She no want-y nobody She wan, break up with her bobo 'cause of me Sey na only me wey she want She no want-y nobody I don't feel like I deserve your love oh baby E no Dey be like sey I deserve your love oh mama I no dey feel like I deserve your love oh baby It don't feel like I deserve your love oh mama 'Cause am all for you Make you no fear, don't you bother Elele Girl I'm all for you Make you no fear, ko se normal I can be that somebody Somebody If you need this somebody Baby you can call on me I can be your company eh Somebody, somebody If you need this somebody I can be your company Baby you can call on me (Yeah) She wan, break up with her boyfriend 'cause of me Sey na only me Wey she want She no want-y nobody She wan, break up with her bobo 'cause of me Sey na only me wey she want She no want-y nobody (Yeah yeah yeah yeah) I don't feel like I deserve your love oh baby E no dey be like sey I deserve your love oh mama I no dey feel like sey I deserve your love oh baby It don't feel like I deserve your love oh mama 'Cause am all for you Make you no fear don't you bother Elele Girl I'm all for you make you no fear ko se normal She wan, break up with her boyfriend 'cause of me Sey na only me wey she want she no wanty nobody Joeboy pon deck!
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register