SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Non Stop
by
Harrysong
Back
Lyrics
Naija ninja Mr songz Mrs Abigail Oya now Gbese, spend money, wo gbese spend money Wo gbese spend money, wo gbese spend money Tell us something She say she wants a real man oh lelele (a real man oh) Wey go give am loving wello lelele (a big man oh) She dey want she dey want she dey want anything I dey try as a man to dey do something You know say money no go buy you good loving No matter where you want to go for shopping You know my loving is a natural something I give you love oh baby nonstop oh Nonstop oh nonstop oh I give you loving baby nonstop oh Nonstop oh nonstop oh I give you loving baby nonstop oh Baby for you I empty bank oh lelele Plenty bank oh cuz you sweet like sherri mango I fit to cut your tongue oh She dey want she dey want she dey want everything I dey try as a man to dey do something She say she want a biggi house for banana Abeggi show me monkey wey no like banana I say until I old age and I hammer I give you loving baby nonstop oh Give you love oh baby nonstop oh Nonstop oh nonstop oh I give you loving baby nonstop oh Nonstop oh nonstop oh I give you loving baby nonstop oh Girlie don’t want the regae to stop Don’t tear eye she to no wa**up She want a Porsche panamera, fly to Miami Flex with mamacita dem She like d easy and d fast lane Girlie want to turn up Pop all the bar to stop Oya now fiesta whenever Sound sultan and songs on the mater Na him be say e no ready to ready oh That’s okay tomatoes e go red eye oh She dey want she dey want she dey want anything I dey try as a man to dey do something You know say money no go buy you good loving No matter where you want to go for shopping You know my loving is a natural something I give you love oh baby nonstop oh Nonstop oh nonstop oh I give you loving baby nonstop oh Nonstop oh nonstop oh I give you loving baby nonstop oh Nonstop nonstop oh I give you money baby nonstop nonstop oh I give you loving baby nonstop oh Gbese, spend money, wo gbese spend money Wo gbese spend money, wo gbese spend money
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register