SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Bless Me (Jamaica Remix)
by
GoodGirl LA
Back
Lyrics
When would You bless me Lord please let me know I go dey halla o o o One day girls go blow Give me anointing Something wey go flow I go dey halla o o o One day girls go blow So baba shower your blessing oh oh oh oh Show me your love oh u eh eh eh Eh eh e yeah So baba shower your blessing oh oh oh uh oh oh oh oh Show me your love oh Say make you show me your love oh oh So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow Yeah yeah eeeh Mmmm Father show me the way on this lonely road Don’t know where to go My oil is running low It’s a dark world I hear the crickets crow Enemies of the night when the zombies out They wanna take (my mah) soul but them gonna lose Confuse em o Lord They wanna study mah move One day dem ago need the stone wah the builder-man refuse Think we never have no use that make them throw we a bush Mmmmm Jah Your blessing make me stronger What’s in my cup now running over in mah saucer Time a the master Jah blessing me no shatter Am so bless me nave no stress Say I wan make my mama proud Wanna be the girl they talk about eh e yeah ah ah Sey me wan run tins for the area oh ohh Everyday we dey countdown for area ohh When would you let me know So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow So let me know When the money go show Biggy motor for road One day girls go blow So baba shower your blessing oh oh oh yeah Show me your love oh yeah eh eh eh Eh eh e yeah So baba shower your blessing (Don't let me down, down let me down) Oh oh oh uh oh oh oh oh Show me your love oh Say make you show me your love oh oh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register