SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Ashawo
by
Fireboy DML
Back
Lyrics
[Verse 1] Mutumina Wetin dey prah? Wetin dey sup oh? I want to yarn You too dey prah You too dey form Shey make I chop oh before e sha [Chorus] No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry yeah [Verse 2] I apologize say I do anything for your back, baby When I no dey mad, I go shaperly go and come back ehn No be my fault say I famous oh Make I no cast for Lagos oh If the girls e dey call my name I go gbe body oh Ah ah ah [Chorus] No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on mе, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you chеat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry yeah [Verse 3] Wetin I dey find for Fatima wey my Shima no get? Wetin I dey find for Amaka wey my Shima no get? No be my fault say I famous oh Make I no cast for lagos oh If the girls e dey call my name I go gbe body oh Ah ah ah [Chorus] No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry And if you cheat on me, no worry No be my fault oh na shayo Na all of us be ashawo If I cheat on you, I'm sorry yeah [Outro] Na shayo oh Na ashawo oh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register