SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Girls
by
Falz
Featuring(s) : Patoranking
Back
Lyrics
[Hook: Patoranking] The party no go nice if girls no dey (If girls no dey) The party no go nice if girls no dey (If girls no dey) The party no go sweet if girls no dey (If girls no dey) The party no go soft if girls no dey (If girls no dey) [Chorus: Patoranking] Theresa (call am) Amaka (call am) Jenifa (call am) Abena (call am) Adesua (call am) Kafaya (call am) Amaka (call am) The party no go nice if girls no dey [Verse 1: Falz] The party no go tap if na sausage fest Lai lai it cannot make sense I for call chichi, she too like mulla Oh boyyy, that ikebe super Nathalie say she fit bring rice cooler Say she go come if she book her Uber But Shade say she can get here sooner With all those her friends wey dey burst medulla I dey calculate based on spending Everybody message dey for pending Shayo don dey fridge oh e plenty Omo this you self don dey for engine () If anybody form swagger (No time o) Tell dem make dem jump okada Na party i dey do I am not their father And I am not the Lagos State Governor either [Hook: Patoranking] The party no go nice if girls no dey (If girls no dey) The party no go nice if girls no dey (If girls no dey) The party no go sweet if girls no dey (If girls no dey) The party no go soft if girls no dey (If girls no dey) [Chorus: Patoranking] Theresa (call am) Amaka (call am) Jenifa (call am) Abena (call am) Adesua (call am) Kafaya (call am) Amaka (call am) The party no go nice if girls no dey [Verse 2: Falz] The party no go nice if booze no flow Yeah, fine girls and juice don go Wetin we go do if this babes no show 3 hours now dem don dey go slow Excuse me who get motor? Come and reverse the person wan go Hello sir, who give you control? You go need to bounce oh party don shoke I don talk dress code all man sabi You still wear nonsense come my party Bouncer, stop hes not my padi Italo mawa ti party ma pari E go even help increase the space Because we’re holding late for babes Make sure say the boy leave the place We don’t have oxygen to waste [Hook: Patoranking] The party no go nice if girls no dey (If girls no dey) The party no go nice if girls no dey (If girls no dey) The party no go sweet if girls no dey (If girls no dey) The party no go soft if girls no dey (If girls no dey) [Chorus: Patoranking] Theresa (call am) Amaka (call am) Jenifa (call am) Abena (call am) Adesua (call am) Kafaya (call am) Amaka (call am) The party no go nice if girls no dey
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register