SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Naughty by Nature
by
Diddy
Back
Lyrics
(Burna) Yeah, shawtie N-N-Naughty, yeah, yeah Yeah, shawty (Funkula) Hey I wanna see fine keles, come jam for me Not the ones, wey dey form Instagram for me Say God damn you no go fit, handle me God go punish, whoever no gbadun me Because I know that I'm the bigger man Its why I came looking fresher than a peppermint (Uh) 'Til today I dey the same because I can't change I be naughty by nature, I be gang-gang Now your girl, she say she like the way my chain bling I be king, so me and you no be the same thing No be me, na God, do am no dey blame me As you see, I jejely dey for my lane men Remember when I used to hope and pray for change, men (Yeah) As in any little petty cash change men (Ooh) Just to get a ride back to the main land (Yeah) Now when they see the double R, Im like "Amen" Come make I give you tori When nobody know me When I dey run from police 'Cause if dem catch my kpoli Den dem go barb me goris Give me quit notice Carry me go, oh
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register