SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Tell Am
by
Chike
Back
Lyrics
Let the night fade away (fade away) I wanna see her I wanna see her tomorrow (see you tomorrow) My body no fit stay one place Anytime, anytime Anytime wey I see her pass by Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again Going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o) That I really love am o (Love am o, Love am o) Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta) That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o) That I really love am o (Love am o, Love am o) Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta) That I want it all with you That I want it all with you Give me love make I own Make I carry you come my world And if you come no letting go And if you come no catching cold I get a skill wey I like to show Bad guy with a heart of gold I don tell you now you know I can't keep this on a low Fine girl wey no get comma Asampete o nwayi oma I don make up my mind for the matter No going back again Going back again Fine girl wey no get comma I dey love my friends when they call me a dreamer I don make up my mind for the matter I wanna know Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o) That I really love am o (Love am o, Love am o) Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta) That I want it all with you That I want it all with you Make una help me tell am o (Tell am o, Tell am o) That I really love am o (Love am o, Love am o) Say we go marry each other (Ibeji, Ibeta) That I want it all with you That I want it all with you
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register