SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
20.10.20 (Wahala Dey)
by
ChiKe
Back
Lyrics
You don win election So you don’t care anymore 29 million, you be senator You don de match us oh But you say make we no talk oh Say make police no de shoot us But you bring soldier Wahala Dey (ah ah eh ah) If you no know Wahala Dey (ah ah eh ah) Them de kill us Wahala Dey (ah ah eh ah) If you no know Wahala Dey (ah ah eh ah) Them de kill us Soro soke Wahala Dey Oga Fashola with the camcorder People don die and they wan code am Na only God know who go settle the matter Cos I don't know where the country dey waka Na who diеs next shey na me or my brothеr Na how wey u think sey we no reach to para Who give the order to shoot us all Who give the order to kill us all
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register