SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
My Money, My Baby
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Mama dem call me Papa dem call me Sister dem call me Brother dem call me Dem don hear one story Dem don see one tori Read am for newspaper See am for television Dem hear am for radio Dem talk am for radio Dem talk sey I don kill person start to dey japa My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah Police dey find me now Give them the run-around Skip to another town Now I'm in hiding now My girl and I Barely getting by And we don't play around There will be a robbery now Everyone kiss the ground We need this money now Put it inside the bag Take all the money start to dey japa My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah Uh, hah, uh, hah Ladies and gentleman, when I look at my Rollie And I see the time, only two things come to mind My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah Mama dem call me Papa dem call me Sister dem call me Brother dem call me Dem don hear one story Dem don see one tori Read am for newspaper See am for television Dem hear am for radio Dem talk am for radio Dem talk sey I don kill person start to dey japa My money, my money, my money, my money, my money, my money, my money My baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, my baby, ah Dem talk sey I don kill person start to dey japa Dem talk sey I don kill person start to dey japa Dem talk sey I don kill person start to dey japa
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register