SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Ja Ara E
by
Burna Boy
Back
Lyrics
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Your body go rest o Papa tell pikin o Your body go rest o Your body go rest o Your tongue go confess o Your head did go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é) You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é) Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é) For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) You go bow for Lagos too (Ja Ara é) If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é) If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é) Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) Your body go rest o (Kuro nbe) Papa tell pikin o (Eh, eh) Your body go rest o (Sukuru ge ge ge) Your body go rest o (Eh) Your tongue go confess o (Sonu) Your head did go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem go tell you Watch out when you go Watch out pon de road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out pon de road Watch out Look around in all the places you go to Stand your ground and stay solid like Ogun Watch your back and just do what you supposed to Take care of family and people you're close to Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é) You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é) Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é) For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) You go bow for Lagos too (Ja Ara é) If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é) If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é) Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é) Your body go rest o (Kuro nbe) Papa tell pikin o (Eh, eh) Your body go rest o (Sukuru ge ge ge) Your body go rest o (Eh) Your tongue go confess o (Sonu) Your head did go correct o You no go forget o Shey, you get the concept Dem go tell you Watch out when you go Watch out pon de road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out pon de road Watch out Dem go tell you Watch out when you go Watch out pon de road Watch out for dem hyenas Watch out when you go Watch out pon de road Watch out (Ehe) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Ko juba, ko juba (Ehe) Ko juba, ko juba (Ah) Ko juba, ko juba
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register