SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Gba
by
Burna Boy
Back
Lyrics
Mo ni kon gba o gba o Won fe gba o gba o Mo ni ko ma worry to ba ya won ma gba o gba o Gba gba Gba gba Mo ti so fun won ki won gba Wan fe gba Waan gba Them talk say i'm bad but so are you I know what really going on and so do you Ayy ayy I no dey find person trouble But them no dey lie when them say Oluwaburna Ko gbadun And if you ask wetin dey sup Then I go show say the matter plenty All the people wet dey lie for themselves say them be Holy holy E dan tey wey I dey talk But e be like say you no dey hear me Many things dey for my mind as i'm singing this song Mo so fun won kan gba o gba o Won fe gba o gba o Mo ni kon ma worry to ba ya wan ma gba o gba o Mo ni kon gba o gba o Won fe gba o gba o Mon ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o Gba gba Gba gba (gba) Gba gba (gba) Gba gba Ayy ayy Everybody dan dey wait People body dan dey shake We go know which way to dey Awon temi le toyan Me I no know as you dey feel am But I know as I dey feel am Shora ko ma lo dija o Gimme gold gimme silver Gimme beach gimme river o Gimme drink gimme liver o Gimme tinkili sweet love o Gimme everything I need now Omo if you ask wetin dey sup I go show say The matter plenty Many things wey dey my mind Some of them go do like say demma blind Mo so fun won kan gba o gba o Won fe gba o gba o Mo ni kon ma worry to ba ya wan ma gba o gba o Mo ni kon gba o gba o Won fe gba o gba o Mon ni kon ma worry to ba ya won ma gba o gba o Gba gba Gba gba (gba) Gba gba (gba) Gba gba Ayy ayy Them talk say i'm bad but so are you I know what really going on and so do you Ayy ayy I no dey find person trouble But them no dey lie when them say Oluwaburna Ko gbadun Mo ti so fun won ki won gba Won fe gba Waan gba Mo ti so fun won ki won gba Won fe gba Waan gba Mo ti so fun won ki won gba Won fe gba Waan gba Mo ti so fun won ki won gba Won fe gba Waan gba
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register