SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Duro Ni Be
by
Burna Boy
Featuring(s) : Phyno
Back
Lyrics
[Burna Boy] Duro be Eh Duro be Wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Wetin dey sub, my nigga Wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa (J Stunt) Duro be [Burna Boy] Okay, make I start am from the Genesis Now before they couldn't tell me anythin' Duro be When I used to hustle for my Hennessy Now na Hennessy dey give me Hennessy Duro be Take am easy, make I roll my medicine Me I no dey see my enemies Duro be Ma lo binu binu, why you mad at me When I just dey hustle for my family? Omo everyday, I just dey thank God Say common Tenant don turn to Landlord I don't know no friend I dey with my squad Check am na my name dey for the sign board All year, Imma be on hustle I no get time to go award show (Duro be) How me go, go sit down, dey start convo With this hatin' industry niggas I don't know (Duro be) That na somethin' wey I no go ever do Me, I rather focus on my revenue Some people say they no dey like my attitude Street boys show me gratitude [Burna Boy] Duro ni be o Moni ma lo duro ni be o Duro ni be o To ba gbo Ma lo duro ni be o Wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Wetin dey sub, my nigga Wo'n gbe lo (heh) Wo'n gbe lo (uhn) Wa'n gbe wa (yeah) Duro be [Phyno] I've been ballin' ever since I was in secondary Up 'til now, nka na enye ha melody Hold up They be talkin' shit, but I don't really care Nwanne onye macha anyi tinye ya ogbunigwe Hold up Nwa Men di good And ima men di hood And ima why di hood That's why you'll never get a clue So gbado anya use your tool Before ichota my crew I'm the muhf*ckin' truth Iwughalia you go loose Nwa Roll with us or you will get rolled over Every year, young anyi ka kwu ka old soldier Nwa olokpa yi black anyi fu ya anwunya ya roja And asa gi yi pink anyi na aku ya n'enu sofa Wete list na table if not i'bu joker Anyi kuchali large anyi ejekwa kuo na nke mma udoka Internationally local Ain't na play the game with local Anya'm di na the money bia furu deal e nna e broker Nwa Heh heh [Burna Boy] Duro ni be o Moni ma lo duro ni be o Duro ni be o To ba gbo Ma lo duro ni be o Wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Wetin dey sub, my nigga Wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Duro be Wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Wetin dey sub, my nigga Wo'n gbe lo Wo'n gbe lo Wa'n gbe wa Duro be
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register