SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Rhythm Nd Bass
by
Blaqbonez
Back
Lyrics
Oh, no, no Take it to the max now Philkeyz Okay, yesterday my mama call me say "are you okay?" I tell my mama say I'm very okay She say remember that your special, baby See, I enter uni to study economics My music come scarter the premises What a bad guy and they come dey feel my melody Cos na wetin I get I go give na the rhythm and bass Make I hit you with the rhythm and bass Gimme the mic, make I totori you, I go knack you The beating and give you the melody Na the rhythm and bass Make I hit you with thе rhythm and bass Say old mama them and the youngy them don Dancе to my melody Na wetin I get I go give na the rhythm and bass When the gbedu enter the system They say the thing is ringing inside my head I never see a gbedu wey sweet like this Mr. DJ turn up the volume Shebi na mr melody give us the rhythm Baby, oh, baby, oh, baby Dance to the rhythm make we jolly Oh, no, be today I dey knack the gbedu And na my duty to dey give you the gbedu Cos na wetin I get I go give na the rhythm and bass Make I hit you with the rhythm and bass Gimme the mic, make I totori you, I go knack you The beating and give you the melody Na the rhythm and bass Make I hit you with the rhythm and bass Say old mama them and the youngy them don Dance to my melody Na wetin I get I go give na the rhythm and bass
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register