SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Money
by
Bella Shmurda
Back
Lyrics
More money, more money, anything wey better pass money na more money, more money (Yeah) Na the remedy, Remedy, too many nonsense na yamayama, Them go laugh say na comedy (Sweet Life Oh) Spoil your girl, spoil your girl, buy am weavon, buy am Channel If not dem go help you, nobody go tell you (Hmmm) I know I’m a sinner man, (sinner) But I no envy bother man, (Brother) I just wan turn to bigger man (bigger) I do not do this for the gram (oh ah) I know I’m a sinner man, (sinner) But I no envy bother man, (Brother) I just wan turn to bigger man (biggеr) I do not do this for the gram (oh ah) Bella wan go, soldier comе ayaa Barrack ti de soldier go ayaa Shebi na money you dey chase If I get money I go Gbes (Ahhaaa) More money, more money When we enter the place them dey know we the baddest More money, more money Omotena come through with Biliki and Agnes Sho-le, Baby Sho-le (Ayaa) More melodies, Baby Sho-le (Ayaa) Wassup, Baby wassup Small money girl you burst up Sho-le, Baby Sho-le (Ayaa) More melodies, Baby Sho-le (Ayaa) Wassup, Baby wassup Small money girl you burst up I know I’m a sinner man, (sinner) But I no envy bother man, (Brother) I just wan turn to bigger man (bigger) I do not do this for the gram (oh ah) Me i want more money Owo to ma po le ti Owo tan fi gb’esu le ti Owo ti o si ninu aza Ti mo ti gbowo B Gbowo T Mo tun gbowo C Mo fi’yoku le fun Receipt, Imole More money, more money, (more money) Gbe lo party, ma na owo be E money (ma na owo be E money) More money, more money Olowo la mo pon pe ni somebody (somebody, somebody) Mo sare bi tyre, (Mo sare bi tyre) Awon kan sope ma tire, (Awon kan sope ma tire) Won fe pa’na mi bi NEPA, (Won fe pa’na mi bi NEPA) Imole ni seh ko shey pa I know I’m a sinner man, (sinner) But I no envy bother man, (Brother) I just wan turn to bigger man (bigger) I do not do this for the gram (oh ah) I know I’m a sinner man, (sinner) But I no envy bother man, (Brother) I just wan turn to bigger man (bigger) I do not do this for the gram (oh ah)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register