SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Many Things
by
Bella Shmurda
Back
Lyrics
So many things on my shoulder Many things wey no matter Many many things burst my medulla Only small thing I fit talk sha So many songs on my folder All of them must to blow sha Plenty girls for my WhatsApp All of them want to know what’s up See I no go die tonight I go live for life And if I die tonight I don live my life I no go die tonight I go live for life And if I die tonight I don live my life Say n***a don come The boy don show Enemies dey vex say the boy don blow Right on time, dem ma come my show Den ma ride or die When they see me show Say n***a don come The boy don show Enemies dey vex say thе boy don blow Right on time, dem ma come my show Dеn ma ride or die When they see me show See I no go die tonight I go live for life And if I die tonight I don live my life I no go die tonight I go live for life And if I die tonight I don live my life Oh fine boy bella , Me naughty Oh 20 bottles e no do me I give thanks to the Almighty For time and life and graces Annabelle yes you’re naughty Oh fine boy bella , Me naughty Oh 20 bottles e no do me
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register