SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Energy
by
Bella Shmurda
Back
Lyrics
Intro: Top Boy Chorus: Tell me what it is baby, Tell me what it is baby Tell me what it is Not gonna cheat baby, Not gonna cheat baby Not gonna cheat Wetin I see baby Wetin I see [?] for body o Wetin I seek omo wetin I- No do o I been waiting on you for long Where Ifeoma All the things that I do for love Don dey normal (eh) Na you get e comma Make man feel like e don waste im time I still dey normal Anytime you need me make you call my line Anytime I wanna roll na, roll na Girl you all up in my head na, head na Think I'm loosing control na, -trol na Anytime I see your face na, face na Say you ride up my wave like tsunami Nothing you dey do wey dey bother me Me go fit to pa da-, pa danu Tell me what it is baby, Tell me what it is baby Tell me what it is Not gonna cheat baby, Not gonna cheat baby Not gonna cheat Wetin I see baby Wetin I see [?] for body o Wetin I seek omo wetin I- Ah O baby o'n ja mi laya (ja mi laya) Ma gun ladder, Ma ja wire (ma ja wire) O baby o'n ja mi laya (I'm ja mi laya) For your matter ma ka pata ah (ma ka pata) Baby don't you ever listen to what they say Don't you ever hear Fayose For you I take the pain To you I give the cane Anytime I wanna roll na, roll na Girl you all up in my head na, head na Think I'm loosing control na, -trol na Anytime I see your face na, face na Say you ride up my wave like tsunami Nothing you dey do wey dey bother me Me go fit to pa da-, pa danu Tell me what it is baby, Tell me what it is baby Tell me what it is Not gonna cheat baby, Not gonna cheat baby Not gonna cheat Wetin I see baby Wetin I see [?] for body o Wetin I seek omo wetin I- Tell me what it is baby, Tell me what it is baby Tell me what it is Not gonna cheat baby, Not gonna cheat baby Not gonna cheat Wetin I see baby Wetin I see [?] for body o Wetin I seek omo wetin I seek o eh Outro: Top Boy Top
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register