SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Ball Till We Fall
by
Bella Shmurda
Back
Lyrics
Jiggy Yeah-uh Chat, dem a chat, dem no do nada Pull up to your ends, make the place scatter Uh-uh This na real life, this no be banter Likkle boy, better chat to me proper Yeah-uh Baby girl, I don’t bite Am a beast but am nice I can see it in your eyes You look high like a kite I got something wey go make your head burst Them other guys they can’t do it like us We never let bygones be bygones JBFC, you know we the flyеst boys Tell me what’s the 444? Sеxy ladies on the floor floor floor Won dey talk when I call call call We gon’ ball till we fall fall fall Tell me what’s the 444? Sexy ladies on the floor floor floor Won dey talk when I call call call We gon’ ball till we fall fall fall Chidinma what the way forward Telemi telemi jekalo Let me know the 411 ‘Cause your boo dem call 911 Ahh Cruise on guys, life na dices Give it one chance Small time you gon’ dance Tell me what’s up in Ibiza So many girls want the pizza She won fly no visa Met this girl on Tinder Tinder, oya kiklonjawo, tell me kilonjawo Omo ope wa swa tell me kilonjawo Oya shofejawo yeah shofegbawo Oya link up with them girls in Germany Tell me what sup in ibiza So many girls want the pizza She won fly no visa Met this girl on Tinder Chindama shekinwa telemi telemi jekalo Baby mi won ma wa tinba wole ama full house Cruise on guys, life na dices Give it one chance Small time you gon’ dance Tell me what’s the 444? Sexy ladies on the floor floor floor Won dey talk when I call call call We gon’ ball till we fall fall fall Tell me what’s the 444? Sexy ladies on the floor floor floor Won dey talk when I call call call We gon’ ball till we fall fall fall
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register