SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
I Matter
by
9ice
Featuring(s) : Timaya
Back
Lyrics
Na so e be Anybody wey wan die make e go die Na me matter pass I love myself I too dey relevant, naso e be I matter, (before nkor) na the matter pass I matter, you could call me bashourun ga I matter, that's why we rock your area I matter eh, mo surrender I matter eh, I surrender Money matter pass eh, I surrender Anytime every blessed day I must dey your gender Gbogbo igba te ba ni nkan re se You must need my performance Weather na your birthday eh Weather na your house warming Weather na your naming ceremony eh I must be your musician I matter eh pass Obama I matter eh pass Goodluck Jonathan I matter, I matter eh pass Nelson Mandela I matter eh pass komen kuma I matter, (before nkor) na the matter pass I matter, you could call me bashorun ga I matter, that's why we rock your area I matter eh, mo surrender I matter eh, I surrender Na me matter pass eh, mo surrender See call me timaya See people in the street dey call me wale Anytime I pass for road everybody dem a shouty shouty Omo aiye All the people in the ghetto in the street When they see me they halla dey tell me baba tuale But if don't know now you know now, chineke me I say back ina the days I dey drink awapa I smoke okito, I dey drink dongoyaro See right now I dey pop champagne Nobody dey complain am sipping don perion See the people wanna momuor After all and their sister dem dey momour Them dey carry my matter because me I too matter See everybody na me be egbere papa eh I matter, (before nkor) na the matter pass I matter, you could call me bashourun ga I matter, that's why we rock your area I matter eh, mo surrender I matter eh, I surrender Na me matter pass eh, mo surrender Bo ni irese o n fi demo Eyi to ti fi koni panu See my standard is on the high side See the way I preach my time Come rain come sun I will be along side Am on the road side that lead to my success With church mind I matter eh pass Obama I matter eh pass Goodluck Jonathan I matter, I matter eh pass Nelson Mandela I matter eh pass komen kuma I matter, (before nkor) na the matter pass I matter, you could call me bashorun ga I matter, that's why we rock your area I matter eh, mo surrender I matter eh, I surrender Na me matter pass eh, mo surrender I matter, (before nkor) na the matter pass I matter, you could call me bashorun ga I matter, that's why we rock your area Before nko before nko before nko, I surrender I surrender, before nko before nko I surrender before nko before nko)
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register