SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Warriors
by
2Baba
Back
Lyrics
Uh uh Yeah, ye! Uh uh E don tay wey men don dey for here Young boys just been doing big things Dem go think say men go fear But walahi, we stand gidigba We get one love for here That's why we be warrior We be bloody survivals No confuse the thing, I no claim senior for here I just wan talk am how e be I just wan clear the air Because e plenty for the place, I no enter anybody space But in the background, you know as you grow, bad belle must to show Thеy must to show So right now They want to see me fail So I guess I will fail thеm They want to see me fail So I guess I will fail them I will fail them, big time Nowadays shey you see (Things are different from before) Things dey move speedily (Jungle don mature) Whatever will be will be (For sure) You go move, you go groove, you go hammer if your level pure I think of everything, I think about the days When nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high-ray But na story e be today, and that time we dey dey chase We been dey chase wetin we be no know As we start to grow we start to understand say, say You can not mix oil with water You should not add fire to any butter Some would envy, dem go envy you to your grave So right now They want to see me fail So I guess I will fail them They want to see me fail So I guess I will fail them I will fail them, big time
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register