SUBMIT LYRICS
Top 100
Album releases
artists
Community
French
Spanish
Portuguese
Correction Lyrics
Target You
by
2Baba
Back
Lyrics
Verse 1: (2Baba) I no go lie I dey see you too It all depends on what you want do No pretend make you just stay true As e dey do me na so e dey do you I no go lie I dey hala everyday I wonder why you no dey look my way Abi e get something wey I never do Abi you want make I somersault too Abi you get another pattern wey I never know Make you tell me make I do the needful Life is too short baby report Later me and you be our life support Pre Chorus: (Syemca) I don’t want to be unfaithful (Abi you never know) See I just wanna be simple lover (Na so the thing go) Chorus: (2Baba) E get why I dey target you You different from all your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want us to make ? I know you want to know wetin dey my head See this song I want it trending And it could be peaceful too Verse 2: (2Baba) Oya baby kaikai make we link up Make ojukokoro people no con dey snatch us I guarantee you I go always defend us As I go love you e go make people jealous I just wan roll just me and you eh Forget whatever them do you Abi you get another pattern wey I never see Anyhow you want am I gat you and me Pre-Chorus: (Syemca) I don’t want to be unfaithful (Abi you no go like to know) See I just want to be a simple lover (NAh no let the thing go) Chorus: (2Baba) E get why I dey target you You different from all your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want us to make ? I know you want to know wetin dey my head See this song I want it trending And it could be peaceful too Na Peaceful chilling around my way Good good loving for you all the way Abi e get another pattern wey you wan see Make you tell me make I show you for free Pre-Chorus: (Syemca) I don’t want to be unfaithful (I don’t want to be that for sure) See I just want to be a simple lover (Baby let this love flow) Chorus: (2Baba) E get why I dey target you You different from all your crew E get the way you dey look me too And that is why I dey suspect you I know you want us to make ? I know you want to know wetin dey my head See this song I want it trending And it could be peaceful too E get as you dey do me E get as you dey do me Eeh hen E get as you dey do me
music video
Your name will be published. Leave fields blanks to remain anonymous.
Submit
Modal title
×
Insert media
Video URL?
(YouTube, Vimeo, Instagram, DailyMotion, Soundcloud)
×
Remember me
Lost password
Sign in
Register